Saturday general elections inside Nigeria dey important to America and dem dey hope say di election go dey peaceful. "I beg una election no be war o" - Consul General F. John Bray on @BBCNews